Warri based mostly gospel artist Cyndin Nnorom blessed us with a brand new sound titled You Lift Me Higher.
Obtain, Stream and Share!
Lyrics
(Laugh chants)
Iyee hahaha x3
Day by day
Iye hahaha x3
Day by day
For d many many blessings you give
Naim dey raise my head up high
For the many many favour you’ve shown
Naim dey make mouth open wide
My praises dey high
People dey wonder
Miracles in line
One after the other
Naim dey make my praise dey high
Jesus u lift me higher higher
You lift me higher higher
You lift me higher higher
You make me laugh
Jesus u lift me higher higher
You lift me higher higher
You lift me higher higher
You make me laugh
Jesus has turned my mourning to dancing
My mourning to dancing
I’ve got victory on every side
On every side
People dey ask me say
Na wetin dey make me laugh
I just dey tell dem say
Na Jesus dey make me laugh
(Laugh chants)
Iyee hahaha x3
Day by day
Iye hahaha x3
Day by day
Jesus u lift me higher higher
You lift me higher higher
You lift me higher higher
You make me laugh
Jesus u lift me higher higher
You lift me higher higher
You lift me higher higher
You make me laugh